Sabitlenmiş Tweet
STAN-LEE🇺🇸🦅❤️
1.7K posts


@_chisomx @JoyisBackAgain Go ask Yur papa e go get answers mumu
English

@ice_boyofficial @1BENNY7G Yes oo they too useless but if na wizkid now they go rush go set ring light na why their life just useless
English

@1BENNY7G As burna dey hang around seyi now no be milking oo na love 😂
English

@iloveobough @StanLee521981 @SM_CEE10 E get the way person go suffer reach get money your mouth nor go fit close oh my bro no reason like dat
English

@iloveobough @SM_CEE10 Mumu they don arrest am before them release am e go buy house and gle dey play
English

@SM_CEE10 Make efcc catch you quick as you no fit shut your mouth
English

@realestos @Acedouglas01 Why does he look like a malnourished slave ?
English

@1BENNY7G Yes because e dj don sell our shows pass baby oil na why una Dey cryy🤣🤣🤣
English

@1BENNY7G bro, them too gas wizkid for this industry…fake numbers , fake stats , fake giveaways 😭😭 them too gas am😂
English

@EmehNwabu @Guccistarboi Just Dey check yur profile comot enter again e fit show
English

@StanLee521981 @5starbarber_1 Ha he no sabi noo ooo na contribution na 😀😀😀😀😀😀
Filipino

@buildyasef_ @it_Rutie Oga go sleep
Davido help am
But e Dey mention wizkid name pass useless person
English

@buildyasef_ @it_Rutie Yu be big mumu
Money when Carter make for that machala song don pass wetin davido don give am
Yet e still say wiz nor try
English
STAN-LEE🇺🇸🦅❤️ retweetledi
STAN-LEE🇺🇸🦅❤️ retweetledi

Peller live streamed with Davido , He is still seeking for Wizkid attention till date .
Carter Efe claimed Davido helped him and live streamed with Davido but he never stop talking about Wizkid till date .
There’s no way davido has more influence than Wizkid , absolutely no way . Ordinary clout chasing that Carter Efe has been doing with Wizkid’s name is enough to boost his career to any lent .
No Wizkid no party!!!
English
STAN-LEE🇺🇸🦅❤️ retweetledi

THAT EDIOT CALL .@carterefe__ NO EVEN DO HALF OF THE PROMO WEY THIS WOMAN DON DO FOR WIZKID
POOR BASTARD
AM NOT SURPRISED NA DELTA PEOPLE

English












