Only the Self-Determination of Africa can solve Earth's Biggest Problems; 1-White Supremacy & Racism 2-Capitalism & Inequality 3-The Climate Catastrophe 4-WW-3
@Les_du_dis 😅😅😅…Ndi “Stoop to Conquer” & Ndi “2nd Fiddle”…👀🤌🏾🤌🏾🤌🏾
Why una no go play second fiddle when una dey always stoop to conquer? 😅😅😅😅😅
#Umu-Okoko 🤌🏾🤌🏾🤌🏾👀
@Les_du_dis@ejike_dutch …how ADC go follow APC play football match wey na APC bring the referees, ball boys & commentators?…👀
😂😂😂🤌🏾🤌🏾🤌🏾
You really think Zoo🇳🇬 believe in all this your naive idealism??? 🤌🏾🤌🏾🤌🏾👀🤦🏾♂️
😅😅😅
@Les_du_dis Una must bring us this una “New Zoo🇳🇬” abi “New Nigeria🇳🇬” ooo…📌👀
Make una go vote finish come, we dey wait for una and una “New Nigeria🇳🇬” 👀🤌🏾🤌🏾🤌🏾
Meanwhile,…Shey una don buy una “Anti Bigotry drugs” for the election? 👀
Are you ready to be called IPOB again? 👀
@Les_du_dis@69BigKanga …I don join City-Boyz ooo📌
Na Una dey bring problems for Igbo people by opposing the Federal government 📌
You Zombiedient Igbos no sabi play politics 📌🤌🏾🤌🏾🤌🏾
@Les_du_dis Tinubu is a very desperate man right now 📌
The Whole North is even more desperate 📌
Atiku is a long time desperate man too, from the North📌
Obi is desperate but not as desperate as any of the above 📌
In your Zoo🇳🇬, half desperate is just not enough 📌
@ejike_dutch@Chinkobenito Chief “Go & get your PVC”….😅😅😅
How market na? 😅😅😅
Una Zombiedient Judas🇳🇬Scum must win that 2027 election ooo📌
…or else…👀
😅😅😅🤌🏾🤌🏾🤌🏾