Stephen_king👑🤭💫

6.5K posts

Stephen_king👑🤭💫 banner
Stephen_king👑🤭💫

Stephen_king👑🤭💫

@Stephen_king012

memes//cruise//DM for Ads

Heaven Katılım Ocak 2023
782 Takip Edilen1.1K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
Jamb result don come out.. I hear say highest score na 125😂💔
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
14
7
103
23.5K
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
To whom much is given don carry the much wey we dey expect from am
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
1
1
4
164
Stephen_king👑🤭💫 retweetledi
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
Which Spiderman movie be this?😂
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
2
1
3
243
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
If you geh problem share am with me make we use am gist... Everywhere dey boring
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
0
0
1
89
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
Wait those of una wey no geh money for account, una dey crase?
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
1
1
2
100
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
Time wait for no one... Who con dey wait for time before ?
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
0
0
1
73
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
You fit dey see say I no dey help you, don't forget heaven help those who help themselves, so I want make u help yourself so heaven go help you.
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
0
0
1
58
YabaLeftOnline
YabaLeftOnline@yabaleftonline·
"In your life, have you ever met someone that made you feel broke?" Davido: “Yeah, my dad”
English
72
262
4.1K
206.5K
Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫@Stephen_king012·
Those of una wey dey always shout O wa, abi teba ti ri aye for bus, make una stop am e dey reduce steeze
Stephen_king👑🤭💫 tweet media
English
0
0
2
65
RUTH 🇨🇦
RUTH 🇨🇦@it_Rutie·
Why Davido dey dress like hunter ??
RUTH 🇨🇦 tweet media
English
946
326
5.5K
317.1K
Stephen_king👑🤭💫 retweetledi
Drax📿
Drax📿@Bigdraxxx7·
Teddy bear no fit bear am again 💔😂
Drax📿 tweet media
English
127
237
1.7K
52.6K