Wetin concern stephen???
18.7K posts

Wetin concern stephen???
@Steve_glitc
Raver 🦇 CR7🐐 Big wiz 🦅 Burnaboy🔥 Jamal Musiala🐐❤️




Coco go make you slow like werey ,phone fit fall from your like 20times

Umhhm Tummy >ᴗ<

See person wey dem contribute money buy Foam for, wan dey advise me.. 🤣 😂 Bro, I do my things myself, I no come beg anybody for contributions.. The funny thing be say some of una don calculate my entire finances because una see one picture of my room and one pair of boots 😂 Una see the boots, but una no see when I repaint the room, buy new foam, change carpet, buy kitchen utensils, settle bills, handle family responsibilities and plenty other things wey I no even post online. And make we no lie, ₦100k+ boots no be the financial disaster wey una dey paint am to be. Progress no be who first buy table and chair. Progress na when your life today better pass where you dey yesterday. I no dey race with anybody. I dey build my life small small, at my own pace. Just because my priorities no look like your own no mean say I no get priorities. One love 💙🙌🏽

This guy, you got a life-changing opportunity on X, went viral, made millions in just one month, and somehow still managed to think a N100k+ boot was the priority 😂😭 Instead of investing in yourself, upgrading your living condition & starting a business to secure your future, you went straight to start buying unnecessary stuffs You bought designer boots, but you’re still living in a one-room apartment with the kitchen and toilet inside 😭😂 You don’t even have a table and chair to sit on & eat💔 Shey you no wan grow ni?



Last Last I Wanna Have A Simple Family; My Sexy Wife & Like 12 Kids.




🚨VICTONY NEW SNIPPET — “$LICK” 🤯 Hows it Sounding ??












