🖤🕷️
3.8K posts


@SusuGotbands My guy been Dey hide daily 10odds everyday and we Dey gather shine teeth snake everywhere
English


She go do extra ordinary things for you
ωα¢кσ@scally_wacko
Woman wey love you go fess use over supportiveness wound you
English

@skilokonto247 How? When you no fit send text, them go banish your account
English

Screaming "GOAL!!!" hits different when you're doing it with your friends. don't let long-distance ruin the match day hype.
Grab a virtual number on Gramvoice and stay locked in together ⚽️🔥
gramvoice.com

English

Need run am asap make them shut up asap!
ωα¢кσ@scally_wacko
Need run that car matter ASAP before dem use body odour kill me for public transport
English

The boy net worth go double now
ωα¢кσ@scally_wacko
Just got a Job with a fashion house in Lagos😇
English

Different race different mentality!

cici💛@shezzzz_weird
My yansh just keeps getting big and soft lmaooo
English

Isn’t this gay? Omo I be gangster o! 🖤
Dammie4trueluv@dammy4trueluv
Do we still have guys that take their skincare seriously like this?
English

As soon as I deposit money for Ads them take the page 💔
🐍@Kentrell201
I pay for Ads I no see text 💔
English

I like when the table Dey turn like mad
Pharm Foods☘️🔞@GanjaPharmski
“Can never be me” the way e go take be you eehn… you sef no go believe am 😂😂
English

Catch your cl, work am yourself bill am yourself
ωα¢кσ@scally_wacko
No go cast your work,dem go rebel you🧏🏽♂️
English

You go stop to smile!
ωα¢кσ@scally_wacko
If you see how dem dey treat poor people you go lock in
English

Don’t allow ‘em use me as a laughing stock!
🕊@boytrickz
Dear lord, lift a nigga up, do not let my foes rejoice over me.
English

E no get any pain wey money no fit heal
$$$@fwedesignerx
E no get any Heartbreak wey payment slip no fit fix
English


