TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖

1K posts

TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 banner
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖

TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖

@TOBINEWART

Music gossip & Nollywood vibes first 😈 | Hot rumors, new albums, artist beef, movie news & industry secrets. All the real tea, no cap 🔥 Turn up the volume 👀

Katılım Temmuz 2025
0 Takip Edilen774 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
So you want to sleep and I haven't followed you?😂 Drop hi and gain 100 mutuals 😂
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 tweet media
English
106
6
95
2.4K
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
So till I buy blue tick before una go follow back 😭? Please na I dey follow back immediately 🤲🏾 😭
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 tweet media
English
19
1
26
545
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
You leave your fellow Mutuals you Dey engage lobister ,Ruth and dami foreign wey don make am for twitter…can you fucking engage your Mutuals let dem do the same too so that we can become like lobister one day !!!!!!😤
English
6
0
14
112
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
As I de engage you, please de engage back 🤲🏿😩 Abi na ghost I de engage? 😭😭😭
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 tweet media
English
8
0
12
214
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
me sharing engagement for my mutuals both the one wey dey engage and the ones wey no dey engage me
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 tweet media
English
1
4
12
141
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
Nobody avoid interviews pass Seyi vibez, Many things e wan talk but English dey hold am.
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 tweet media
English
1
0
8
60
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
Elon musk say I no fit follow back today if tomorrow reach I go follow uns back ejoor
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 tweet media
English
6
0
9
172
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖
Even to follow person Una still dey stingy😭😂😂. Just say hi let me follow you and engage but please follow back
TOBI IS A BOY 🪖🪖🪖 tweet media
English
1
0
6
90