Sabitlenmiş Tweet
No.1🎯
1.7K posts


@TProfesion11315 @clemmy_czar_i @_afbeauty_ Omo bro no vex say I disturb u I just wan ask if I fit see like 1 thousand naira for ur side nothing Dey my side at all boss 🙏
English

@TProfesion11315 @_afbeauty_ I been know say something dey off, who be the monitoring spirit wey dey inform you
English

@clemmy_czar_i @_afbeauty_ Every time you Dey engage dem go cast you gimme
English

@TProfesion11315 @_afbeauty_ How you take know say I engage for this post?
English

Here we go again.😌❌

No.1🎯@TProfesion11315
We pray for TP. Had to change entry for UJ. Had my eyes on the lower OB from HTF
English

@TProfesion11315 @Fznation01 @Fznation01 your heart suppose soft towards this guy, help make God bless you
English

Day 30 (last day) of begging @Fznation01 for $5k FundingPips acct and $10 to chop
Me sef don try 😮💨💔

No.1🎯@TProfesion11315
Day 29 of begging @Fznation01 for $5k FundingPips acct and $10 to chop
English

@TProfesion11315 Go chop make you fit handle the next few losses
English

@TProfesion11315 You no fit chop am in peace no forget say xau on on 3 lot dey run for app
English

$GBPJPY currently
I for just take the trade, close GU 🥲

No.1🎯@TProfesion11315
GBPJPY will be trading this if I get confirmation on 5M during the NY session. 🫴🏾
English























