Sabitlenmiş Tweet
GODISREAL
7.6K posts

GODISREAL
@Talented_gtc
Can’t Rush Greatness 🏆🎊💯
Lagos, Nigeria Katılım Mart 2024
46 Takip Edilen247 Takipçiler

@onlybetsensei Come some of us senior you ohh try get respect see how I dey check page for game wey I see now now
English


@39billion What if I put my money and Sporty use am do recovery money?
What if I didn’t play and he did a back to back win?

English

Those double chance na games when we carry draw
You sure about this ?
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

If 39/39 fit enter
11/11 na beans for baba God..
BrockfromtheEast🎑🚀@manlikebrock
On the day of our own.. I no want void daddy.. I want full 11/11 .. Make the 200M dae shine green like say I rub ororo for my phone..
English

Na so I take play my own incase them void am well well ..

39@39billion
Universe I dropped it here!
English

Omo those refund really spoil things
Oxygen⚽️🏀@predictionsight
From 91 naira to 200million to 6 million. Sporty, this una mathematics bloody o but we go take this mad ROI, na we no stake well, didn’t see the refund coming. @39billion remains my undisputed GOAT 🐐 Na you get the 500k wey dey on top sha. Thank you!
English

@Pappii052 Werey if you like no go drop acct make them fund you carry person game dey Mumu
English

@manlikebrock You go think say I no dey play your game until that 11/11 boom you go see money wey I go send give you lol 😂
English

@lekan_mark Moving man fit move make motor hit am break e leg if you like no sit down one place 😂
English


















