TBLACK _
801 posts

TBLACK _
@TblackSam64745
Everybody wants happiness, and nobody wants pain, but you can't have a rainbow without a little rain. 🌧️
Lagos, Nigeria Katılım Mayıs 2024
100 Takip Edilen96 Takipçiler

@bigggpizzle Abeg give Aboki him money make him dey go, Aboki no get your time
English

@willinilli024 I no see the guy abi na the boy way you dey talk ooh na only your front I dey see
English

@KING_VIEW_ONCE Waiting, we one see for there way we never see for here and TikTok
English
TBLACK _ retweetledi


@DAMIADENUGA una no even try ooo Abi una no no how to sund person for face
English

@mediaablogg even this one way them dey do now done pass cinema ooh
English

@DoshFavour Where is the remaining video now why them no record am finsh now
English

@BonsamK61401 Just wait make we reach house first, na short down
English

@EmmaxTips1 should I say that this is madness or what 😦 Because I don't really understand
English

@EmmaxTips1 Na me and this camera man get issue I swear you for no cucuma record then now
English






















