Keep your mouth close o😁🤲
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign
Na this week dem betray Jesus, no allow anybody kiss you o🙂↔️😂
English
Tee jay
592 posts

Na this week dem betray Jesus, no allow anybody kiss you o🙂↔️😂

Once you believe sey woman love you, your life don Dey spoil.