Sabitlenmiş Tweet
TEN_10k
503 posts

TEN_10k
@Ten10k3Ten
Salutation Is Not Love.♥️ MUFC
São Paulo Brasil 🇧🇷 Katılım Ocak 2019
2 Takip Edilen14 Takipçiler

Everyday on social media, Jerry go open mouth wide like person wey wan swallow cucumber wey no get brake. Tears full him face like say na overtime shift he dey do for crying ministry. Meanwhile members all over the world go dey burn their last data, crying along with him, thinking the tears dey rise to heaven my brother, my sister, na only Jerry tears dey rise… straight into monetization account.
Because as una dey cry for faith, Facebook, YouTube, TikTok dey calculate am for Jerry as “engagement”. Your tears dey fall, but his own dey cash out. Difference dey!
And the funniest part? He does this every day, like national crying festival. But with all the prophetic shouting, vibrating, mouth-opening, and cucumber-swallowing expressions… country still no change.
So at this point, I think the only miracle happening here is the one inside Jerry’s bank alert.

English
