GenesisMind
1.8K posts

GenesisMind
@Thekzy7
Giran boy has a lot of experience about things he say.Street call him ominiknowest Cos he know Dey gree #Softboy that loves Breast
Katılım Eylül 2025
317 Takip Edilen189 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet

Shoye? 1k comments? In seconds do you now know who he is now?

GenesisMind@Thekzy7
When be say many of them dem just buy phone for them nhi. them go just dey post wetin dem no know. Just see 1% of Wizkid’s grace your generation won’t know poverty again.
English

You’re welcome.❤️🦅 Told them from the onset you don’t joke with your fans.
Wizkid@wizkidayo
All of the love ❤️ thank you 🦅
English
GenesisMind retweetledi

GenesisMind retweetledi

Omo e sweet me 😂 Burna boy no dull yourself nah
benny.@1BENNY7G
WHOLESOME MOMENT BURNA BOY AND SHAKIRA CELEBRATED THEIR #1 SONG! ❤️
English

I don die 😂 Nah Wizkid this girl dey talk to like this? Wizkid no fine keh? Ah Firstly this una relationship don end. I go tell my friend make he leave her. I dey press phone nhi ooo nah him I just dey hear the voice note ooo wey my friend play 😂😂😂.
GenesisMind@Thekzy7
When be say many of them dem just buy phone for them nhi. them go just dey post wetin dem no know. Just see 1% of Wizkid’s grace your generation won’t know poverty again.
English










