


GH3TCY
Timmy lewis
34.6K posts

@Timmyofdelta
#Crypto-Sport #Betting PRO | #YOUTUBER | #NBA Basketball | @manutd Big Fan 💰Send a DM For Business/Advert, - [email protected] MY TELEGRAM LINK BELOW



GH3TCY









@Timmyofdelta Exactly 💯💯 Cause some people no dey ever engage punters, or even sef play any code, but wait make you post about give ways 😂😂😂 dem go flood cs making you confused who to pick and who not to pick, So I think na wisdom u apply so, that way you go know your realest followers

@Timmyofdelta Omo…. People many for Naija sha… just 1m ago 250 peoples don comment including myself 😂😂😂
