Sabitlenmiş Tweet
TOP MEMBER
658 posts

TOP MEMBER
@Topmember078
If there's will, there's always a way; The top is where i belong.
Katılım Nisan 2024
44 Takip Edilen280 Takipçiler

Just for anything negative energy,
It works for ,
Bad dreams,
If you're feeling like something Evil spirit around you,
If your market self is not selling like before,
You can put it in your shop,
If anybody dey tell you say hin go do you back thing,
You just dey use am ,
Alot of work wey hin dey do.
English

@MORADUNNI Aidan
Wey I dey burn steadily for here ,
Aidan and epo obo with kanafuru,
Olo far gan .
CY

@MkoTheComedian U Dan buy iphone 17 now u no go let us rest again.
English

@it_Rutie Make the 500M first touch my hand first and see if won't be financially stable 4L
English

@bgthaplag So make i free them dey terrorize my house shu, I'm killing them all.
English

@nelssop @yabaleftonline Na straight I go shoot my shot run her doggy emi iká lol
English


@davido Na you get your life, no be who ginger you. If your head dey correct, you for know wetin make sense before you jump in.
English

@Topmember078 @provii8 E don tire me I no fit lie I don Hussle tire I just Dey collect 1000k e Dey slow my ambition
English

@Caezarwelch @provii8 Keep trying my brr e go drop one day base on believe.
English

@Topmember078 @provii8 I don run am tire nothing Dey drop always issues
English

@William19Prisca @dammiedammie35 Ur life Dan spoil that car alone go put you for a good set up for life.
English

@dammiedammie35 Lmao 😂 I said it that this man no too guide he come use this car disguise una dey drag me.
Just look at he’s old tattered house. Omoh if this man worth 1billion naira make I bend
English

@yabaleftonline I can not give a woman 100k at once if I don’t have 100m150k. But I can give my parent 100k from 1m❤️

English

@tmottyyy @yabaleftonline Speak for urself bro! My first time hitting a million na my mama I first credit 200k
All amount wey I Dan give woman no pass 15k
English

@yabaleftonline He’s actually not lying at all. Men spend 10 times more on babe than what we give to our parents.

English

@Henrydane78_ It will really help to get my laptop fixed Big HenryDane
English

@Lagosbrokeboy @Alexsky003 Be patient my brr Alex will reach out to you, my job also dey him table.
English

















