Sabitlenmiş Tweet
Inna Trap Still ⛽️
172 posts

Inna Trap Still ⛽️
@Trapp1nStill
Can’t celebrate what i can’t calculate, racks on the way is racks on the way 💸
Lagos, Ibadan, Abuja 📍 Katılım Haziran 2025
42 Takip Edilen183 Takipçiler

lol, if i wan smoke throughout the year and I no go pay 5naira nah to call @Hardbrainstrain or @Trapp1nStill make them send Igbo come my house, having weed to smoke daily doesn’t mean you’re rich or you guide.
Real life different from online Idan
lowkey🧃@deylowkey247
With the kind jumbo wey you dey roll morning and night nothing wey you wan tell me, you guide jor
English
Inna Trap Still ⛽️ retweetledi
Inna Trap Still ⛽️ retweetledi

Him: (inside ghetto) Urgly Gramm for twitter, I sabi you
Me: (shy me with igbo for mouth) Haa bad guy, respect
Him: Paste ur aza make I do u backy and Cana asap 😂
Me: 😂😂😂 u too much bad guy
Abeg nah mutuals like this I wan dey see 😂😂
Mr Campari@Gthingsahead
@UrglyGramm badboy….. Hova connect
English
Inna Trap Still ⛽️ retweetledi

Them say make i wait…
how i won dey wait?
no time to dey waste
tell me when you reach
make i call them for the gate
Valentina@Tejotheweirdo
Active!😝
English

who no fear you suppose dey go war naked o, Urgly una 😂⛽️
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
Life dey sweet if kele dey on board 😪
English

@UrglyGramm 4g go come be like this? Habba na urgly. 4g ooo 😂 2.5 sef go fat pass that thing bro. And you sef know oo
English
Inna Trap Still ⛽️ retweetledi






