Bamishey

40.2K posts

Bamishey banner
Bamishey

Bamishey

@TweetsbyTeeboy

GOD IS PERFECTION🧸🫶|| I tweet like I have a trust fund. I don’t || 90% jokes, 10% confusion.

Metaverse Katılım Eylül 2021
5.8K Takip Edilen2.6K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Bamishey
Bamishey@TweetsbyTeeboy·
I am moving forward with the will to not return
English
7
19
68
2.6K
Bamishey
Bamishey@TweetsbyTeeboy·
If you nor risk Am. Na only food money you go Dey see If you come Risk am. You fit no even Dey see food money again😔
English
0
1
1
15
Bamishey
Bamishey@TweetsbyTeeboy·
Any woman wey no get nyash no suppose dey see food chop
English
5
2
8
147
Bamishey
Bamishey@TweetsbyTeeboy·
@chimajovita I rest once… engagement drop. Never again. 😂
English
0
0
1
18
Bamishey
Bamishey@TweetsbyTeeboy·
@iam_ckm You dey add new laws wey I no sign. 😂
English
1
0
1
17
Bamishey retweetledi
M.K.O ♠️
M.K.O ♠️@MkoTheComedian·
Make we no end up with person wey no saabii flush after using d toilet ooo 👏😭
English
37
26
334
9K
Bamishey retweetledi
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
Once I notice sey you Dey engage my tweets steady, I go first follow you back come begin engage you too😂❤️💯
English
1.1K
764
6K
80.7K
Bamishey retweetledi
ĸolαde
ĸolαde@twitgameboy·
If na funds we go use knack you, talk o 😒 No stress me with relationship 💔🚶
English
248
1.1K
6.7K
161.8K
Bamishey retweetledi
M.K.O ♠️
M.K.O ♠️@MkoTheComedian·
Girl go fine, carry better shape till you host her for few days 😭🤣 Most of dem are dirty and lazy 🤦🏼‍♂️
English
61
101
1.1K
29.3K
Bamishey retweetledi
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
Porkiyor is very right by rejecting Sowore’s court offer, there’s no justification to what DJ Chicken said and Sowore will only play dirty politics if he gets involved, better to beg Seyi Tinubu than escalate things for DJ Chicken
English
17
39
474
10K
Bamishey retweetledi
CHUKS 🍥
CHUKS 🍥@ChuksEricE·
"They k!ll£d Mr. Michael, the first teacher, on the second day of our abduction, and they k!ll£d Deacon, the second teacher, on the first Sunday of June. They did it deliberately because they believed it would force the government to give them whatever they wanted." — Mrs. Alamu, principal of the åbducted Oyo school, recounts the k!ll!ng of two teachers while they were in captivity.
CHUKS 🍥@ChuksEricE

"There was no s£xual m∅lestation of the female victims.The male teachers had it wørse than us. They were blindfolded, chained, and tied. In the first week, they gave the children biscuits to make them feel comfortable." — Mrs. Alamu, principal of the åbducted Oyo school, recounts her experience in captivity.

English
106
198
621
354.4K
Bamishey retweetledi
M.K.O ♠️
M.K.O ♠️@MkoTheComedian·
You and babe knack, she no ask you for money You go tell ur friends say she cheap You and babe knack, she ask you for money You go tell ur friends say she be hk Agbako men full outside like water 😅
English
41
148
1.7K
36.9K
Bamishey retweetledi
Oyindamola🙄
Oyindamola🙄@dammiedammie35·
Dj Chicken’s sister is calling on Tunde Perry and all well meaning Nigerians to help him beg Seyi Tinubu so they can release him…. See wetin this boy dey take him family eye Dey see 😭💔
English
112
101
745
63.4K
Bamishey retweetledi
YabaLeftOnline
YabaLeftOnline@yabaleftonline·
🤣🤣🤣
YabaLeftOnline tweet media
QME
93
68
1.9K
67.3K
Bamishey retweetledi
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
See as DJ Chicken humble for Police Station as he dey write statement 😭😭
Ọmọ Akin tweet media
English
69
63
928
31.8K
Bamishey retweetledi
M.K.O ♠️
M.K.O ♠️@MkoTheComedian·
Rain dey fall for Ibadan, I no dey fear at all Nothing go do my car Nothing go do my apartment Road clear Some people no fit relate 🌚😂
English
102
166
3.2K
56.8K
Bamishey retweetledi
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
NURTW boss, Comr. Toba Ajiboye, escaped ass*ssination earlier in the day but before night, he was later k*lled. Koko Zaria should better fly out of the country, he’s one of their top targets too.
Ọmọ Akin tweet media
English
208
337
4.1K
546.2K