VYREX

12.5K posts

VYREX banner
VYREX

VYREX

@VictorVyrex

Trained & Pro Electrician | PR | Social Media Manager | Tech Enthusiast | Football fan - @Fcbarcelona 💙❤️ | @BOCMadaki forever ........KKR ⚙️

Nigeria Katılım Nisan 2022
582 Takip Edilen624 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
Check through and see everything you need to know about me. Thank you!
VYREX tweet mediaVYREX tweet mediaVYREX tweet media
English
3
4
13
521
INDUSTRY MACHINE ⚙️
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_·
GO ASK KING VON NA RAP BEEF BE THAT NO BE THAT RUBBISH WEY UNA DEY DO FOR NAIJA HIP HOP ASK VECTOR E GO BLOW UNA MOUTH THE WAY E TAKE BLOW AQ NA BEEF BE THAT. BEEF NO BE STUDIO. BEEF NA IF YOU NO KPAI ME I GO KPAI YOU SO I ASK YOU WAN DO RAP BEEF? PUSSY
English
272
32
333
16.3K
Àyíǹde
Àyíǹde@ibnhisa_·
Gossip Mill will post your video faster than breaking news once you mention VDM in a bad way 😭 At this point, if you want instant attention, just say one thing against VDM and watch them move like CNN. Wahala really be like bicycle. VDM is truly their father 😂
Àyíǹde tweet mediaÀyíǹde tweet media
English
11
9
157
3.3K
Miss Jennifer
Miss Jennifer@chiomajenniferr·
Imagine knowing a guy that can solve all your financial problems without asking for sex.
English
1.6K
173
1.3K
183.3K
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@Vermees01 Omo better version dey ooo 😂 Nothing wey Geh Geh never talk for this life
English
1
1
1
6
V O B 🐝👽
V O B 🐝👽@Vermees01·
Can we all agree that this is Gheghe's best video ever? 😂
English
1
0
2
15
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@Funkhy_Dc @Odumodublvck_ I need no favor from him but if e come I go collect. I'm a lover of his sound, na real fan I be no be plastic fan.
English
0
0
0
7
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@dammiedammie35 Just imagine 🤦🏾‍♂️ We're our own problem men. I don tire for this country matter
English
0
0
0
4
Oyindamola🙄
Oyindamola🙄@dammiedammie35·
Just look at the people protesting and supporting INEC today…. Look at them and tell me what you notice 👀💔
English
676
373
2K
196.8K
𝐅𝐮𝐧𝐤𝐡𝐲🕸️
@Odumodublvck_ Guy I assure you if you keep talking like this you go lose your real fans, I knew you before blaq and I fw your music heavy, stop this nonsense, this is so childish for a professional rapper, we your fans go leave you just continue, mtcheew
English
9
0
20
1.2K
INDUSTRY MACHINE ⚙️
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_·
DEM EVEN DO PAGE TO TRY MAKE I REPLY YOU I NO GO EVER REPLY YOU. THE THING WEY YOU DO WOMAN,WHEN WE GO POLICE STATION THE IPO SAY “IF NA HER SHE GO KILL HERSELF” IF NA HER DAUGHTER “SHE GO KILL THE PERSON” TILL THE DAY YOU DIE @BlaqBonez I GO DEY ON YOU GO CALL IG OF POLICE TILL YOU DO WHAT NEEDS TO DONE YOUR LIFE DEY MY HAND. MAKE TWITTER AND YOUR FELLOW WOMEN ABUSERS DEY GAS YOU I GO STILL SEE YOU PUSSY.
English
182
37
483
40K
INDUSTRY MACHINE ⚙️
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_·
THIEVES. @abuchiipeter YOU HAVE GONE TO TRY AND PURCHASE MY INSTRUMENTAL BECAUSE YOU WANT TO STRONG ARM ME AND MY PRODUCER. PIG. HE WARNED @thisisAQ AGAINST THIS FRAUDULENT ACTIVITY A-FOOL HAS ALREADY BEGGED HIM TO PLEASE NOT GO TO COURT. THERE ARE CHATS TO BACK THIS UP. BE WISE.
INDUSTRY MACHINE ⚙️ tweet media
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_

NA DELUSION SOMETHING WEY DEM WAN PAY REACH 20k DOLLARS FOR? DEM EVEN LIE SAY THE PRODUCER DON AGREE WITH THEM, RETRACT HIM PLEA FOR JUSTICE. HOW YOU GO LIE FOR SPOTIFY, NA NIGERIAN TWITTER? 😂😭🤦🏿‍♂️ OF COURSE WE TOLD THEM THAT IT HAS NOT BEEM RECTIFIED. HOW A WHOLE ORGANIZATION CAN GO THIS LOW. THIEVES. @abuchiipeter @thisisAQ @aibeeabidoye UNA DEY SO STUPID. #SURVIVINGCHOCOLATECITY

English
28
13
77
39.7K
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@hardafroverses See better jam but this ass nigga focus on ACL. So many dope jams on NO EXCUSES. ACL isn't even top 5
English
0
0
1
50
Hardest NG Verses
Hardest NG Verses@hardafroverses·
Blaqbonez’s final verse on “Just Hustlin’ $$$”
English
7
79
556
15.9K
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@ZeroJauro May you find peace bro🙏🏾🙏🏾 My own words be say regardless of what's going on please find way to smile or make yourself happy even if it's once a day, e dey heal
English
1
0
1
6
Michael mackson
Michael mackson@ZeroJauro·
@VictorVyrex Guuyy,no be even about the money sometimes maye E get the kind reasoning wey just dey come my head neh, I no fit just explain am Make una pray for me o.
English
1
0
0
4
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@ShayDraq People wey no get use for this country 😂
English
0
1
1
7
SHADRACH
SHADRACH@ShayDraq·
Can we talk about Nigerian Air force? M
Bukuru, Nigeria 🇳🇬 English
1
0
1
25
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@ZeroJauro Better 💯💯 I can relate to how you feel 🥲 For say I fit help, I for help u
English
1
0
1
7
VYREX
VYREX@VictorVyrex·
@ZeroJauro There's life to live guy. Don't do that ❌
English
1
0
0
4