Williams Dawn
284 posts


not for poor people
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign
Omo! See cloth wey this brand Dey sell for $10k😳😂
English

@edibaby21 Best woman in the world.. but nah if u no get family oo
English

@SOghenerukewe Ur background looks broke just like you ma'am... So what do you have to say?
English

@AcelifeMoses @cal_mhe_iva U know their job and boys no wan dey pay again like before because of this Tpain reign
English

@cal_mhe_iva Bro TF is wrong with you and broke people. The past 365 days has been you tweeting about how wack broke men are. I wonder how rich your males are over there.
English

@AcelifeMoses @cal_mhe_iva Reading from her u for know say nah frustration.
English

@just_favvyy For this Tpain nah him una dey rind rich man 😂lmao.. u weh fit never chop
English

@OnlyAngrybird4u I wan try dey try disengage from poor people with blurry camera.. it'd be nice if you go straight to the point and stop beating around
English

@Pinovibes That man is confused.. 🤔 if I can remember nah slave trade begin from that family
English

@GuyMr10 500M dey go low-key... But nah venza I dey see for there 😭💔
English






























