Sabitlenmiş Tweet
fundamental quantity
18.1K posts

fundamental quantity
@Walmart001
sport lover,#CFC⚽️ #ESTATE SURVEYOR AND VALUER#🏘️🏩
Nigeria Katılım Haziran 2022
2.2K Takip Edilen2.2K Takipçiler

@feranmi_dgaf Your cold eba dey inside fridge go microwave am
English

@Walmart001 Yes, but atleast I would have tried instead of just starting now
English

If I know say I go Dey do follow for follow by this time of the day, I go don build my account since 2019☹️😩
👊🏾Morale👊🏾@novend_obi
@IfeoluwaAyodej4 Man sit down for ground dey bomb twitter, crazy thing be say I dey chew garri like this
English


i swear with everything i have (including my followers)
drake can never lace pasuma’s shoes!!!!
fundamental quantity@Walmart001
Who sabi sing pass?
English

Branding is crazy! We all know who’s this right ??
Bensings-Lobistars son🇳🇬@benarduzoka
Abeg which X influencer be this???
English
fundamental quantity retweetledi

No light.
Fuel cost.
Heat dey.
Stress high.
You can't even sleep well because of heat.
And we get oil o
If another life dey, make motherland avoid me, abeg.
Admission no easy.
School go strike join.
Wicked lecturers sef dey
4 years course enter 6 years.
You finally graduate.
NYSC come.
Prayer meeting begin because posting fit land you anywhere and Dem fit kidnap you.
If another life dey, make motherland avoid me, abeg.
Kidnap no be news again.
It is now part of the national vocabulary.
You serve finish.
You come back.
Job hunting begin.
You see vacancy.
Dem want 21 years old with 10 years experience like say time no pass while strike dey happen.
Dreams dey die here, steady.
If another life dey, make motherland avoid me, abeg.
You sick small. No oxygen, no anti venom.. snake bite dey snatch destiny for here.
Hospital full. No bed. UCH sef dey strike cos of light.
Doctor tired… dem don japa finish
Nurse overwhelmed.
Common drug wey suppose dey everywhere, person go trek pharmacy to pharmacy.
Emergency happen.
Ambulance no come.
Na keke or back seat of private car dem dey rush patient go hospital.
If another life dey, make motherland avoid me, abeg.
Road journey turn prayer point.
Road spoil everywhere.
Trailer dey fall.
Tanker dey explode.
Next thing na accident scene.
Everybody go start to Dey video…no ambulance.
See, if another life Dey, make motherland avoid me.
Fire catch house.
Fire service go come when everything don burn finish.
Water sef sometimes no dey their truck.
Rain fall small.
Flood everywhere.
Drainage block.
People houses turn swimming pool overnight.
Security….Na God.
If another life dey, make motherland avoid me o.
Leaders are the great liars
They can lie ehn.. even devil Dey shock
All our resources na their private inheritance
Like their eyes and ears na decoration
Wetin Dey burst brain pass be say
Na same us still Dey defend their rubbish because of tribe and religion.
Omo, if another life Dey, make motherland avoid me.
You hustle. You struggle. You survive.
But the system?
The system still dey fight you everyday.
And yet…
Na the same Nigerians go still laugh loud.
Dance well. Celebrate life. Help strangers.
Show strength wey no textbook fit explain.
Because resilience don become our second skin.
But sometimes…
Deep down…A quiet voice still dey whisper:
If another life dey…Make motherland avoid me, abeg.
English

@igho_vee47865 Who the heck will use you as a second choice?
English
fundamental quantity retweetledi
fundamental quantity retweetledi











