Wetin Tech Fit Do

12.2K posts

Wetin Tech Fit Do banner
Wetin Tech Fit Do

Wetin Tech Fit Do

@WatinTechFitDo

Wetin tech fit do? Sharing simple tech ideas that help businesses grow, solve problems, and work smarter.

Abuja, Nigeria Katılım Mart 2011
4.5K Takip Edilen2.2K Takipçiler
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
Lowkey, the biggest mistake people dey make right now be this: Dem dey wait to be “fully ready” before dem start tech 😭 Meanwhile, people wey start confused, break things, and learn on the go… na dem dey cash out today. You no need clarity. You need to start 👀
English
0
0
0
9
Damilola - web developer
Damilola - web developer@Damilolawo1a·
Techies. What’s the hardest programming language you’ve come across?
English
40
2
51
2.3K
DEV-GLOBAL.ng
DEV-GLOBAL.ng@SirmonyD001·
What skill helped you get your first job as a Software Developer?
English
10
0
33
956
DEV-GLOBAL.ng
DEV-GLOBAL.ng@SirmonyD001·
Your first commit will always be?
DEV-GLOBAL.ng tweet media
English
22
2
35
819
Nalin
Nalin@nalinrajput23·
guess the programming language
Nalin tweet media
English
35
3
60
7.9K
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
Everybody dy shout “AI go take ur job” But lowkey… AI just dey expose who no dy upgrade. Same AI wey dem fear now, another person dy use am build apps, automate work, nd make money from 1 lapi. So d real question no b: “Will AI take my job?” Na:“Why I neva start 2 use am?”
English
0
0
2
24
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
AI no be your enemy. Na tool. But if you no learn how to use am… Na there the problem go start 😅
English
0
0
0
5
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
So while some people dey panic… Others dey quietly position. Learning. Building. Cashing out.
English
1
0
0
5
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
Everybody dey shout “AI go take your job” 😭 But nobody dey tell you the real opportunity wey dey inside am. Make I break am down for you 🧵👇
English
1
0
2
19
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
Tech money no dey hide. But na people wey build + show up dey see am. Start where you dey. Improve as you go 🚀
English
0
0
0
4
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
Learn how to talk your value. No say: “I fit code” Say: “I fit help your business run smoother”
English
1
0
0
4
Wetin Tech Fit Do
Wetin Tech Fit Do@WatinTechFitDo·
You no need millions or connection to start making money for tech… you just need direction. Here’s the real path 👇🧵
English
1
0
0
11