~Ola⚡@_Fkay001·1m@gtagmemes wetin I go talk for house say dem dey share food I no dey Active jhoor✌️💯Çevir English0002
~Ola⚡@_Fkay001·3m@Sbrownxix I don catch you again Your hand no dey even hold the cap and wait your dp😂 Just stop bro🫂😂Çevir English1004
~Ola⚡@_Fkay001·9m@_dhemii This one look like person wey dey high sha, she go rip your love throw am back for your eye sha😌Çevir English0005
~Ola⚡@_Fkay001·12m@Clemon_001 This one nah "Miner" no be "mine" She dey mine wetin no good commot for your body Hamster kombat😂Çevir English0011
Ace 🎭@Sbrownxix·53mI got myself a new month gift 👏❤️ A big congratulations to meÇevir English16838314
Steve💎@Steve45018·4hI think is time to change my couch, what do you guys think 🤔?Çevir English20634312
Ace 🎭@Sbrownxix·44mMy crush crack joke , I dey laugh, catarrh blow bubble commot for my nose 😂🤦♂️Çevir English2119452631
~Ola⚡@_Fkay001·21m@able_more456 Person no fit help for this country again una go call am bad advice make I do dey go jalingo😑Çevir English0002
ƁỌi AƁĽƐ 🧲😈@able_more456·25m@_Fkay001 Ola you and your wicked advice again, anyways if money dey there i fo do🤗Çevir English1013
Ivory ✪@mide_io·22hMen, how do you start a conversation in this situation?Çevir English1398931610.4K16
~Ola⚡@_Fkay001·31m@mirexmoses Make she no enter market go price bag of rice She no go kick bucket nah storex she go kick😂Çevir English004103
~Ola⚡@_Fkay001·35m@emadeyforyou "Go and return it i'm not buying again " After I don use 15min play for road🥹Çevir English0001
~Ola⚡@_Fkay001·38m@AsaabaCharlotte Rule number 1, be mindful of your pose when you taking picture with girlsÇevir English0002
𝐁𝐋𝐈𝐙𝐙@blizzstilldey·5hI don observe the belle no be my papa, check if na your own 😂Çevir English524435810.6K8
~Ola⚡@_Fkay001·51m@able_more456 Angel Gabriel just saved this post You go explain tire 😒Çevir English1015
ƁỌi AƁĽƐ 🧲😈@able_more456·4hI just finished spending 100 million dollars in my dream now now 🙃 I dey vex for God, E for no wake me up😞Çevir English5411831
~Ola⚡@_Fkay001·52m@haifah_er_abba When una dey enjoy doggy una no go talk about who dey do the work ooo😒😂Çevir English00169
cute hafserh💞@haifah_er_abba·2hAnd men will still ask us what we bring to the table. 😏😕Çevir English85191046K1
~Ola⚡@_Fkay001·55m@igolieforyou1 I just forward this post give NDLEA u go explain tire😑Çevir English0001