𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘!
6.9K posts

𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘!
@_Mubaraq019
nothing to see here. @mancity
📍 Katılım Aralık 2013
1.5K Takip Edilen1.3K Takipçiler
𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘! retweetledi
𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘! retweetledi

@educatedtailor2 Walahi 😂. But them warn me before sitting there just that the location was good I get no choice to sit down there with the babe that follow me 😂.
English

I don’t get it
The dp on top is different the dp with the vn? I mean the second chat
𝐁𝐢𝐠 𝐍𝐨𝐧𝐬𝐨🏂@nonsowtf
I don learn lesson sha😂 Her Birthday. My birthday
English

I don learn lesson sha😂
Her Birthday. My birthday


𝐁𝐢𝐠 𝐍𝐨𝐧𝐬𝐨🏂@nonsowtf
Before you do something for person , make sure say dem fit do the same thing for you.
English

@_Mubaraq019 @educatedtailor2 My guy say how him go get ticket?
English
𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘! retweetledi

All Asake albums are still available on streaming platforms. If you don't like this new one, go listen to the one you like.
the pen game is missing, the hunger is not there anymore. coming from a person wey go collect small $100, na trap u go dey jam, but if u don broke, na Otega songs u go dey listen to 😂
With that kind of money wey Asake don get, make e still dey sing “2020 was real tough.”
O wise seh
English
𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘! retweetledi
𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘! retweetledi
𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘! retweetledi













