N
29.4K posts




@fw_cumi @soberdeuce @earth2bambino S2 been look too serious, make these new characters no spoil my fun abeg
English

@getrichanams @eluewisdom_ If I mention warriors 3 times, you go appear.
Wahala go dey if you and your fakers no carry ring show us when playoffs end ohh because you no dey let anybody hear word 😒.
English



@ntmgfrvr @0xdouble_7 That Vitinha 15 minutes screamer for wake am up to reality
English

oh so na here them been wan come deposit nigeria.😆
The CR7 Timeline.@TimelineCR7
🚨🚨 BREAKING: THIS WILL BE PORTUGAL'S GROUP AT THE WORLD CUP 2026.
English

@superxtravagant @0xdouble_7 @001andros Them no good enough to be there but na people wey qualify be "food"
English

This would've been our group 😭
Actu Foot@ActuFoot_
🚨🚨 LE GROUPE A POUR LE MONDIAL EST COMPLET !!!!! 🇲🇽 MEXIQUE 🇰🇷 CORÉE DU SUD 🇿🇦 AFRIQUE DU SUD 🇨🇿 RÉPUBLIQUE TCHÈQUE
English

No difference between yahoo boys and your average nigerian politician sha. jsyk.
Ø@thatniggarhodes
Nigeria don strip me of my humanity, I no even dey see yahoo boys and OS as bad people again.
English














