Celebrity Husband
1.6K posts

Celebrity Husband
@__husbandman
//Football ⚽ ⚽ //🔥 Trending Topics 📈 Personal Growth// Sharing opinions//insights & lessons from life// Pride of my babe.


@yaboyDavid18 Imagine losing your virginity to a cheap hookup babe 😭

Me: Can we meet if possible Her: Yes, but you will send me transport or you will pay for my Uber Me: *Mute this handle* Twitter babes too dy vex person

Una go give rich man pikin belle- I have impregnated my woman, we are having our bundle of joy soon Una go give poor man pikin belle- that girl don get belle for me, she no use that medicine as i fuck her finish. She go go comot am for weekend sha, I don press her money God dey see everybody o. Make una continue.

Can we all come together against APC same way we did against Arsenal?😫

Once you’re married I have no sexual business with you













