
country dey spoil, night king dey celebrate birthday.
™ L 🎋•
42.5K posts

@_armerillo
S•W•E 👨🏽💻 || 🍲 || 🏋🏾️♀️|| Pronouns are Sucre Papito/Zaddyy || Not a social 🦋|| Wabi-sabi

country dey spoil, night king dey celebrate birthday.





These are the issues🥹…God abeg 🤲🏾

Kinda hard to build emergency funds when everyday is an emergency.



Claude watching me write code manually after I hit the daily limit

Omo. Everybody just dey lament. Online oh, offline oh, at home, at work, outside oh, inside oh, lamentations left and right fgs😭