Sabitlenmiş Tweet
BIG_O 📈📉
12.4K posts

BIG_O 📈📉
@_chartking
Financial analysts || Trader || investor || cryptocurrency || Forex|| 🔌🔌|| UI/UX DESIGNER
WORLD Katılım Ocak 2019
3.6K Takip Edilen3.2K Takipçiler
BIG_O 📈📉 retweetledi
BIG_O 📈📉 retweetledi
BIG_O 📈📉 retweetledi

Kpakam💔😢____I Dey Collect 50 Preeq In A Day Because If You No F+ck Plenty Preeq, You No Go Fit Meet Up Pay Your Madam Off.
I Settle My Madam With 50Thousand Euros. And Each Preeq then Was 10euros, some 5, some 7 euros. So You Go Need To Work Very Hard To Meet Up. And As the Pressure Be, You Will Want To Settle Your Madam Between One Or Two Years. So You Will Have To Work. I Dey Collect Preeq From 5pm In The Evening Till 5am The Next Day, I No Dey Rest. Na Only Me Know The Kind Preeq Wey I Don Collect, As I Dey Waka, My Nyash Dey Shake, Every Oyibo Wan F+cK Me. And Una Say Make I Keep Quiet?
~~~Izzy
Me: 50 Preeq Multiply By 365 days = 18,250. (Eighteen Thousand, Two Hundred And Fifty Men).
Jesus Christ. Wetin Dey husband come Dey f+ck??

English














