Alli Abiodun
767 posts

Alli Abiodun
@_freAk_79
The version of me you created in your mind is not my responsibility. #introvert jan Cap♑
Katılım Ağustos 2022
222 Takip Edilen88 Takipçiler
Alli Abiodun retweetledi
Alli Abiodun retweetledi

@AzadusQC @oladapo_hussein @Zlatan_Ibile O block sango idamu industry 😂😂
Nobody even root for am make e win 😹
English

@AzadusQC @oladapo_hussein @Zlatan_Ibile Noooo, even real boxing match self dey go pay you even if you lose. They both there cuz of money not bcuz of any beef
English

@_freAk_79 @oladapo_hussein @Zlatan_Ibile Nah wetin Portable thing say he be be that,cos dem no force him enter ring
English

@oladapo_hussein @Zlatan_Ibile No put iron mike for the conversation, that one na beast not human lol...
English

@boy_director On a normal setting, this match will never be allowed.. but e deserve am, enu por... O block sango.😹😹
English

@iamnasboi Juju no get power, come ikorodu make dem nack u something wey u no go normal again shior....
English

@iamnasboi You think say if portable dey same height with Carta, e go be d same results abi.... Smh
Normal everybody won make dem humble portable cuz e own too much for industry
English

@iamnasboi Nasiru dey talk nonsense, u won use juju hit person after so many layers of clothes wrap around your hands and the glove 🙄🙄
English
Alli Abiodun retweetledi
Alli Abiodun retweetledi

@Tunnykvng Make that guy go open provisions shop, football no be him way.... Smh
English

@ChelseaFC Rosenoir is out here breaking every bad record of the club, keep at it mate.. LOL🤡
English














