Manuel 🤌

2K posts

Manuel 🤌 banner
Manuel 🤌

Manuel 🤌

@_nuel003

just want to make money and live my life 💆🏿‍♂️🧘🏽✨|elect/elect et mathematics ⚡📊

somewhere on Earth Katılım Ağustos 2019
1.9K Takip Edilen1.3K Takipçiler
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@jayfund11 I no just know wetin to do you 😒 your games Dey vex me
English
7
0
2
4.2K
HSUW
HSUW@isthaths·
I have 2 days to my promise, God abeg…
English
250
201
2.1K
66.2K
HSUW
HSUW@isthaths·
K14VBX
English
199
299
1.7K
195.7K
The only jayfund11
The only jayfund11@jayfund11·
I fit wake up with 111m tomorrow morning in my telegram
English
51
30
361
32K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@isthaths That’s good went to church today too after 2months came back with positive energy I hope we get the bag this new week 🙏
English
0
0
0
458
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@isthaths I no see tears comot from my eyes 😞 the heart break is just too much
English
0
0
0
118
HSUW
HSUW@isthaths·
Equalized just to score again
HSUW tweet media
English
255
48
722
80K
Manuel 🤌 retweetledi
The only jayfund11
The only jayfund11@jayfund11·
This kind situation dey pain person
The only jayfund11 tweet media
English
18
8
118
13.8K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@isthaths I no fit kill myself like this at this point any day the win come make e come
English
0
0
0
408
HSUW
HSUW@isthaths·
Draw wants to send me back to where I came from
English
434
127
1.6K
86.2K
The only jayfund11
The only jayfund11@jayfund11·
Not easy to predict bb nowadays 😂😂😂
The only jayfund11 tweet mediaThe only jayfund11 tweet media
English
17
4
72
12.8K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@isthaths Welcome back big man 🥲 omo boys are suffering just bring us back to the city we Dey village like this
English
0
0
0
227
HSUW
HSUW@isthaths·
Much better now guys, thanks for checking up🙏🏾
English
889
441
3.7K
132K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@isthaths Chai this sickness wan make us miss out oo 😮‍💨 God abeg bring back pay days boys don Dey on red
English
0
0
2
399
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@lekan_mark omo Nawa ooo why HSUW Dey loose guard us like this 🥲 be like draw market move well today oo
English
0
0
0
84
Lekan Mark
Lekan Mark@lekan_mark·
✅✅✅✅ 🙏 🙏 🙏 💥 GOD IS THE GREATEST 🙌
English
178
124
1.2K
81.7K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@ugochukwuchiam6 omo una Dey play bet ooo Jesus 😮 my own no even reach 50k I no Dey stake 10 or 100 be like at the end of the day I would still be on winning side if I see @isthaths game chop cos have not even wagered 100k yet since have been playing this year
English
0
0
0
77
Rae, The Butterfly🦋💐
Rae, The Butterfly🦋💐@_babe_rae·
Physical attraction matters like mad, na today I really confirm. My cookie was legit throbbing but self control came through.
English
5
4
38
2.2K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@isthaths Abeg just pity us if you Dey collect deals from bookies give us one win now 😞 the loss wan make man craze already I don Dey turn addict bcos I wan win by force the codes are too much please this was not how you do it @isthaths
English
2
0
4
1.1K
HSUW
HSUW@isthaths·
S7K2P5, G7AV2K
HT
362
360
2K
286.5K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@LORRDMILLIONS @unfortunate_11 @isthaths @isthathardlywin omo bro I Dey see as you Dey tag am seriously I feel your pain I no even know wether to complain or lock up the loss don Dey mentally draining if no be say him previous wins don help me I no know wetin I for Dey do like this
English
0
0
1
32
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@isthaths It would be our turn soon don’t loose hope 💪🏾
English
0
0
1
87
HSUW
HSUW@isthaths·
Draw don make me fall sick
GIF
English
399
146
1.4K
74.1K
Manuel 🤌
Manuel 🤌@_nuel003·
@jayfund11 Mtchewww omo no win you wan win fit cover losses 🤦‍♂️
English
0
0
0
877