afolarin abayomi
2.9K posts


@VictorUdo68221 @jayfund11 Those ones are the most useless of all
English

@jayfund11 Me self don tire
Na only NBA fit give us winning
English

@KINSH200 Guy... No be only Polaris o
You see all these commercial banks omor
Not reliable at all
They are all the same
English

@big_dhavethfc2 To be sincere, I won't give my pastor anything.
I would rather give an announcement in the church to distribute food items and the likes to the needy in the church and also go to motherless baby's home
English

@CHIZZY_BB But e dey ask u for 5k last month u no gree paste am 😂
English

@CHIZZY_BB I go still fight for you 😂
No be you go tell me wetin I wan use my own life do 😂
English

@cindy_blog B4 you press withdraw, sportybet don pay 😂. Except network issues dey sha
English

@metuchizzy QUK4VR
HERE YOU HAVE IT.
FOR THE HIGH-LANDERS 😂
TRY EDIT TO YOUR TASTE AND DONT FORGET ME IN YOUR KINGDOM WHEN IT COMES EVENTUALLY 😉
SEE YOU GUYS AT THE TOP
English

@RealSuzzane Using 10naira to stake
How much u wan take am chop 😢
English

Warey nie. Warey gidi. Warey alaso
Free Smurk🦅@Otf_donwizzy300
@ibadanpikin0 Boss please help me with tomorrow offering money abeg
Filipino


@Pluto_1805 Una on start 😂
Nah una money sportybet dey wait for.. to use am pay their gbese 😂
English

Play Solar system oh no talk say I no tell you oh cus yesterday nah universe today fit be Solar system
Fakaika🦅🇵🇹@Faksback666
Solar system I dropped it here
English

@39billion And I'm crying shaa
I played his game 2days ago oo
Nah yesterday I no play and e con come
GOD!!!
English

















