iyi🌸@iyiolabby1·4hStop gambling. Stop gambling. Stop gambling. Before it stops you.Çevir English35161051.5K
Oba crown 👑@acrown948·3h@pretty_quin1 Even if u like problem nah for your pocket because man out here nah big problem there beÇevir English0013
Quin@pretty_quin1·4hTo see quiet girl like me wey no like problem na by connection 🙂↔️Çevir English305831.3K
Oba crown 👑@acrown948·9h@BusinessGirl__ Call me if u don see link, time to go astrayÇevir English00017
Oba crown 👑@acrown948·9h@just_meivy Better dey open Facebook for hi Asap so that u go dey see money collectÇevir English00011
🥺💗@just_meivy·10hmy brother is now doing fraud, he said his on a call with a client 😭Çevir English10415804
Oba crown 👑@acrown948·9h@iyiowofavour No swear ooh nah another person daily bread 😔Çevir English00012
SABI GIRL🦚@iyiowofavour·10hE no go better for that person wey thief my papa phone last night 😡😡Çevir English8724219