Sabitlenmiş Tweet
adg
29 posts


@broccoliboygreg So this na to tell you say your grace no be the same with other people grace. This also applies in life. In other words you no Dey get am clear now, no mean say you no go get am clear tomorrow. Know this a know peace 🤍. But if you like no hustle hard sha 😂😏
English

Wetin Dey worry druski na different cruise because…….what! 😂
DRUSKI@druski
How Conservative Women in America act 😂🇺🇸
English

No be only me go see this one 😂
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
E get one twitter babe wey open toto cos of house get POP 😭😭 Ur gender khe, dem shofo gannn
English

@fwamaraaaa If na boy talk this thing now, na different story we go Dey see for the comment section. Ok na 👍🏾
English















