Lucas👽@Dapsondonttrip_·25mGood evening mutuals, I nor active since yesterday. Na today I come back from where I go deny belle again. How are you all doing?Çevir English631143
Faiithful🕸️🕷️@faiithful_fr·19mMy mutuals una go like this niche??ÇevirAgba1@agbahimfrom now on intellectual and motivational tweets. English20223
Agba1@agbahim·18mShey you wan dey whine my mother? Shey you wan dey whine her prayer?Çevir English0028
y4yi@yxyiagain·26mfor the things wey our eyes don see, i pray we live long in good health and wealthÇevir English917636191