dohdoh 💕
36.4K posts


@aledochi I mean
I don buy from 15-25k on this same app and e no poor like that abeg
English

‘original jerseys’ in nigeria is just fugazzi. although they differ in grades.
dohdoh 💕@aledochi
this “original jersey” yarn too funny cos all the fake jerseys wey i don buy so far no awful like that.
English

Exactly.
If I spend 20k buy jersey for Yaba, I know wetin I go get 😂
dohdoh 💕@aledochi
this “original jersey” yarn too funny cos all the fake jerseys wey i don buy so far no awful like that.
English

@softgirllxnx see, i have close to 10 and the most recent i got wasn’t up to 20k(delivery inclusive) and the quality is better.
English


@Kaffylovestoyap interesting, i have taken note. make i try this style, whether e go work for me 🤣
English

@aledochi Omo, eating, sleeping and satisfying every craving that comes to my mind 😭 my work is mostly remote so I don't have to leave my house regularly so I don't do much walking.. I need to change sha.😂
English



