Agu Amara
96 posts


Drop your account details, retweet and like I will be randomly picking.
Dangana@Dangana505
If PSG win I go do giveaway.
English

Thank God i no come late 😂😂😂
Boss ab g make e for reach me
Dangana@Dangana505
If PSG win I go do giveaway.
English

I sear
Anybody way win edits today
Then u be Merlin 💔😂
SHEDRACK@ShedrackLfc
Dem no born anybody well to win edit today Prove me wrong 😡😤🤬🤬🤬🤬😡😡
English

@amara_agu I even have more followers than you but how did you get 5.7k views 😩😩😩
How una take dey package this algorithm thing ehhhh
English


Make i dey spread d gospel
BILLIONAIRE 💴 💰 EZE 👑 👑@billionaire_eze
2k odds 12/12 GG v football ✅✅ 7pm ✅✅
English

Let hear it
Wat inspired u to join X
mine was because i heard of @billionaire_eze 1k odd win ,😂💔🤪

English

@amara_agu That's not true! Just because you don't have blue checkmark 😂
English

@amara_agu You don't even follow 50% of the people who follow you, yet you're here complaining about not being followed back.
English

P9XLAN 3,900 ODDS
XTCX5U 800+ ODDS
We pray for boom 🤲💆🏾♂️

KUNMI》💙《@kunmi_jr
@39billion Make I calm down run today’s edit…..yesterday was cut 2
English


@solitudewin @unclemandela121 It not burnt
And dat not d real beans u know
English

@thisizbagy no buy the ponmo use am play sporty if e cut no go house
English














