angel nova

69 posts

angel nova banner
angel nova

angel nova

@angel_nova25

raver🦇

Katılım Nisan 2026
60 Takip Edilen30 Takipçiler
angel nova
angel nova@angel_nova25·
e better make you stab me than block me first
English
0
0
2
11
Anicky🎀
Anicky🎀@anickytwts·
so, girls wey no be baddie no go chop?
English
48
22
143
2.9K
DARA!🏌🏾🖤
DARA!🏌🏾🖤@_travisofficial·
if i dey waka for night, why i dey fear dey popo?🙅🏾‍♂️
English
6
1
21
216
angel nova
angel nova@angel_nova25·
i moved into this compound of recent and i was giving this calm vibe. them be wan whine me this night 🤣na once i unleash no time.
English
1
0
3
16
Gracee💕💜
Gracee💕💜@graceis_cute·
"I'll shift your womb"
Gracee💕💜 tweet media
English
52
10
129
2.3K
𝓐𝓨!🥷
𝓐𝓨!🥷@Al_EvilFC_·
Na so one girl tell me say her wig go feed me for 2 months Na once I comot am from her head run😂
𝓐𝓨!🥷 tweet media
English
50
33
93
569
Sophia ᥫ᭡🧸🩷
Sophia ᥫ᭡🧸🩷@Sophiathegirlll·
So nah why people dey thief be this? Okayyyyyyyyyyy
English
68
182
862
10.3K
iremide.☆
iremide.☆@icedcoffeeoridk·
“no sex in may” like say i get choice before.
English
10
17
88
1.6K
Nuel
Nuel@Nuell_05·
Omo You fit think say you go get banger tweet make elon paste you 20 views
English
8
4
37
211
Ayo✝️
Ayo✝️@aythesaint·
e reach my turn to leave my papa house, rent turn 1.5m. 🤧
English
54
643
2K
29.4K
angel nova
angel nova@angel_nova25·
i de carter mood. who wan fight?
English
2
0
4
32
Jae
Jae@Jae4Lyf·
How person go dey celebrate 100 followers, one of una go unfollow am.
English
78
16
172
2.1K