🪘
13.2K posts


@CFC_adewale @ayan_sholay U Dey follow Mumu argue u no even pity urself at all
English

This guy is a proper industry fraud
THE DEBUT HUB@thedebuthub
🚨 Asake’s “Work Of Art” returns to #2 on Nigeria Apple Music Top albums chart. 📈 — It was released nearly 3 years ago. 👏🏾
English

@ayan_sholay @CFC_adewale So, you dey compare MORAYO to WOA? 😭 . Smart kid
English

@CFC_adewale Aswear no one listen to all this rubbish again this is 2026 jare
What buzz this guy just dull
English

@ayan_sholay Oya mention any album way big pass both album
Nzaza, Ototo, Remember still dey buzz like say dem just drop.
English

@ayan_sholay U be mumu o
So u expect made In Lagos to be in top 10
Made in Lagos get him own record too but you see that NG chart dominance?
English

@ayan_sholay E shock you abi 😂🤡 as ur fav no fit run am no mean say e go hard for people wey pass am 😂😌
English

@CFC_adewale Shut up joor na only on Apple Music and Spotify he Dey farm
Why he no farm on audiomack and boomplay no worry industry go clock him soon
English

@ayan_sholay No Nigerian album get MMWTV record not to to talk of WOA
English

@CFC_adewale No worry he’s fraud you wan tell me he big pass wizkid in NG
English


@ayan_sholay Omo bro no vex say I disturb u I just wan ask if I fit see like 1 thousand naira for ur side nothing Dey my side at all boss 🙏
English

@Dah_Saint001 Wizkid wey get the biggest fanbase in NG his last album Dey 10
This guy na farmer but he get everybody on his payroll Dey won’t say the truth
English

@hypetribeng Asake don run go back to root as things no too soft again😭😂
“Why love” never cross 40M over a year now🥀
English

@Ayothegreat001 @CFC_adewale @DaveJoh97595017 @stack0o Ballo clear that fraud aswear
Olamide try for him gan
English

@ayan_sholay @CFC_adewale @DaveJoh97595017 @stack0o Asake without badoo is just another otega /balloranking
Funny how if not for baddooo na we go Even sabi am pass this fake giran
English

@CFC_adewale @Ayothegreat001 @DaveJoh97595017 @stack0o If na by fanbase you think asake song or album go Dey top seyi project
Olamide try for his career gan no worry
English

@ayan_sholay @Ayothegreat001 @DaveJoh97595017 @stack0o Even since wizkid collab that guy no get haters
He understand music wella😂
SEyi and zino are like the same in NG
English

@CFC_adewale @Ayothegreat001 @DaveJoh97595017 @stack0o Na wetin Dey save asake career be that you think he big pass seyi for NG or get fanbase pass him 😂
No worry he don Dey clear small small
English

@ayan_sholay @Ayothegreat001 @DaveJoh97595017 @stack0o Asake is love by every Artist since day 1 bruh😂
Wetin be fc day carry am even most of SEyi Stan also day jam his song
SEyi? He get hater pass fan😂
Some people just hate that name
English

@CFC_adewale @stack0o @Ayothegreat001 No Dey talk about dapper for here
Olamide build asake career off seyi vibez wings aswear na why the mumu no gree give seyi face until asake comot his label
English











