Sabitlenmiş Tweet
Aza 💛
1.7K posts


me sef dey watch them.
Morris Monye@Morris_Monye
People are watching you Conduct yourself well.
English

if God wan bless you like e really want make you enjoy? you no fit escape am.
🐐@citybvyy
If God wan punish you like e really want make you suffer? you no fit escape am
English

Na how my own go take spoil i dey find naw
Aza 💛@azamindset
me wey i dey find how my life go better
English
Aza 💛 retweetledi















