official_barbiecue🦅🤍
65K posts

official_barbiecue🦅🤍
@barbiecuefish
Let’s catch cruise, (Jesus is king🤍🦅) Loving wizkid is my Occupation🤍🦅 this user no send anybody papa😌 DM for Ads & Promo 📧
Lyon, France Katılım Şubat 2022
982 Takip Edilen32.1K Takipçiler

Hi @wizkidayo @DJ_TUNEZ @izzlax , a fellow die hard Wizkid fan @barbiecuefish is really in dire need as her sister is about to undergo kidney transplant, she has supported in so many ways as a fan of Wizkid & his brand in general, I hope this is seen and she gets help please 🙏. Wizkid Fc please tag & rt🙏❤️
English

@honest30bgfan_ 😂 nor b everybody get sense like you. Na so some mumu FC unfollow me on TikTok bc I use Davido song do video nor b juju b dat? 😂😂 so bc I dey follow una bant Davido mean say I follow una h&t€ am? Omo some people nor no the meaning of “cruise & seriousness” dem really take am
English

If una like mk una dey talk like “na low ticket sales” mk am cancel am na una papa business b dat. I checked this event last week and the ticket was selling fast to the point that they even added money to it. So @wizkidayo you must give me an explanation ooo


English

@IdrisO84564 Me too no send ur papa or wizkid papa
Indonesia

This Barbie girl dey muzz me Wizkid no send your papa 😭😭😂😂
official_barbiecue🦅🤍@barbiecuefish
Yesterday I was praying for this not to happen and today it happened. @wizkidayo we need your attention. 😭😭😭 you need to come out and say something. If not me I go drag you ooo. I no care about anything
English

@scenzyblaqk @wizkidayo Ur papa Ogun k-// you. U way never chop today wan Dey follow me talk anyhow? Ogun k-/ ur mama. U get money to buy tickets ? You Dey m@d
English

Yesterday I was praying for this not to happen and today it happened. @wizkidayo we need your attention. 😭😭😭 you need to come out and say something. If not me I go drag you ooo. I no care about anything
English

@lifeofolaa @wizkidayo Na Ogun go k-// you for me
English

@barbiecuefish @wizkidayo One of my guy say he wan buy this your account
English

I no even see tears 😭 @wizkidayo I need an explanation. Omo see as cold enter my body.
The tickets were selling fast and Good the last time I checked it. So WTF will you cancel the event? You or your team need to come out and explain why you did it. If not omo I go too drag you
English

@NuJhayhne @wizkidayo I swear if he no explain I go too drag am ooo
English

@barbiecuefish @wizkidayo make he sha come online come explain give him fans, e no even hard mhen
English

.@wizkidayo you must give us reasons why you canceled the Europe MORAYO tour. We need an explanation fr, after I’ve bought my tickets, booked hotel and also my travel ticket.
Omo I wan craze 😡😡😡😡😡😭😭 @wizkidayo you must explain ooo I nor go gree ooo.
English


