Eromosele Emmanuel
522 posts


40/40 is doing wonders😳😳😳
Got 34/34 picks right and landed 107m with a stake of 6,500
GOD IS WORKING💥💥💥
Bruno Chiemena MAINMAN Emecheta@brunochiemena
🎫🧾📊📝
English

@LIVING_LEGEND60 You play separate ticket abeg bro paste dem o
English

@Only1Nas7 @LIVING_LEGEND60 Only one person wan chop 16 million
English

@flexybenben I nor even use eye look d 40 odd as I see the other odd I pick 10 games out and I bomb
English

@LIVING_LEGEND60 U see that Paris ehn if anybody know say e nor wan cry make e avoid am
English

@LIVING_LEGEND60 And the games you pick all of them just strong
English

@LIVING_LEGEND60 God abeg o see staking money see as e long
English

@LIVING_LEGEND60 Abeg cook rice nor cook beans.. na rice dey deliver 2.5 goals first half
English









