@bigworldtensei@iamnahtay@AlbumTalksHQ first of all shey you understand some of the Benin language wey shallipopi sing there, i be Benin boy wey understand am clearly that song no follow with the original self at all, this people wey you mention now sometimes them dey change their flow to sing for cover songs
@bigworldtensei@iamnahtay@AlbumTalksHQ everything na hate to una
Laho means like please or abeg and for the song shallipopi dey hype men for money not woman everything no be hate na
@bigworldtensei@songsgohard it's cool from time to time like lucki did, but with nine vicious it's gotten to a point where most of the underground lost originality and just goes around paying homage all the time. we need something new, something fresh