billion boy
1.2K posts

billion boy
@billionboy51
GOLD TRADER 📈📊
swaguu is coming 💃🏻💥 Katılım Nisan 2026
59 Takip Edilen50 Takipçiler

@richard_mill_ @yabaleftonline I go too I like make Dem dey call me yahoo boy 😂😂
English

@yabaleftonline No way I de trade de forex for year now when e later clear make comment section full with yahoo😂😂low IQ Nigerians
English

na achievement be this? and it might even be lies.
Nigeria Stories@NigeriaStories
BREAKING: Lagos state government clears N3.6 billion salary backlog and boosts public workers’ welfare
English

@Forwardever_67 Daily gains on Spotify
FUJIMOTO album 350k+
Zino career song 400k plus
Do anything you want with this information 🤌🏿
GIF
English

Una don move on from this trash wey this guy uploaded on Spotify 😪🤮

Believer🤩😡🧏♂️@_M_believer
Who remember this trash wey this guy upload for Spotify 💔
English

@Dekunlezinodict Na all these white people dey give her the award 😡
English

Very stupid rubbish thing.
Person wey no be Afrobeat artist dey collect something that belong to Afrobeat artist.
It not proper fr.
𝗔𝗟𝗕𝗨𝗠 𝗧𝗔𝗟𝗞𝗦 📀@AlbumTalksHQ
🚨 Tyla wins the award for "BEST AFROBEATS ARTIST" at the 2026 American Music Awards #AMAs 🏆 — She fought off competition from Burna Boy, MOLIY, Rema & Wizkid
English

@Dekunlezinodict Dem just dey park award wey supposed to be afrobeat artist give her 😡
English

Can you imagine even Afrobeat artist can't win the award.
This girl is not Afrobeat artist, they need to stop all this rubbish.
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨JUST IN TYLA Wins ‘BEST AFROBEATS ARTIST’ at the 2026 American Music Awards 🏆
English

@MideGemstone09 @Omeeee05 @CALLMEG5_0 You don forget your brain inside Aba market before you comment this rubbish
English

@Omeeee05 @CALLMEG5_0 Honestly, you might look Yoruba to him or he's just an illiterate.
English

I've been on street long enough to see a lot of people who subbed Seyi vibez, shown him their bad side come back to start famzing him.Seyi vibez is blessed to the extent wey be say you go do am bad thing make he no respond at all cuz when you eventually tire,na you go use your hand run back like the prodigal son 😂
English

billion boy retweetledi

apala disco don dey gain pass bad girl ft asake wey do 2M first day stream
🪘@ayan_sholay
Wizkid S2 don Dey gain 30k daily 😭
English

Make Una no dey disrespect Muyeez na
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨YOUNGEST AFROBEATS ARTISTS CHAMPZ ACHIVA MUYEEZ ABEFE WHO’S THE MOST PROMISING? 🤔🔥
English
billion boy retweetledi















