@DreyTheKingg@burnaboy oga make una leave this boy him just wan blow him wan con use odogwu blow maybe him neva pay house rent for some yrs now
Even if your papa do juju sing him song no go get 3 views, any day wey e get 2 views una go do party
You need to take songwriting courses. You are very terrible at songwriting. You throw diverse thoughts everywhere without sticking to a central theme.
They make your songs from a lyrical standpoint become redundant. Pick a theme, and focus on it. If you are talking about heartbreak, we don't need to know what happened to Sobama on the same track... Coordinate your thoughts and translate them into words and notes vividly... 🤝
How far. all these instablog, PulseNg e.t.c abeg make all of una do meeting then decide how much I go give all of una make una forget my name totally. I know say I never pay any of una before so I say make I just run am finally. I greet you bros!!
@DanielRegha@burnaboy You be mumu
you no see as all those mumu blog dey cause problem everywhere
E be like you want make dem tok ur matter say u don die😂😂
Burna, the Nigerian blogs u are trying to discredit have contributed to ur growth in life; Some news might be wrong but just like fans, u owe 'em a lot of thanks. Many people won't hear about u, ur wins, or projects if they hadn't promoted it. Stop acting like u are self-made, many people paved a way for u.