life destroyer in ABUJA
2.8K posts

life destroyer in ABUJA
@blvcksh33P_
@ManUtd • @Davido I TWEET FOR FUN


If u be underage, no on TV by 8pm abeg, na massacre e go be 😭🪓



Bruno Fernandes when he mistakenly entered Chelsea Trophy room 🤩




@islamfgs nah ogun go punish you If dem born you well pull up now Ayie ma baajee nii 😡

E get one weyrey wey talk say make come mall today Help me tag ham Make he dey come orita aperin I dey wait 🤝

On my life… no let anyone whine you. If there are no small accounts, there are be any big accounts. You matter a lot!

I won’t advice anyone to fix a fight location with a faceless account. He get upper hand… He fit act like conductor till he near you with better uppercut.

What has happened to Matthijs De Ligt? It’s more complicated than you think. #MUFC inews.co.uk/sport/football…





