Wazobia Bobos Yarn

138 posts

Wazobia Bobos Yarn banner
Wazobia Bobos Yarn

Wazobia Bobos Yarn

@bobosyarn

Katılım Mart 2014
146 Takip Edilen994 Takipçiler
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
Between man and woman who u fit easily catch wen a dey cheat?
English
6
0
2
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
E dey ok make couples first live together before dem marry?
English
5
0
1
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
E dey ok make u dey marriage wey u no dey happy at all?
English
5
0
1
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
If person wey u love well today no love u,but come love u tomorrow wen u hammer,u go gree?
English
4
0
0
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
Ya partner no be ya speck but e love u,u go fit marry am?
English
1
0
1
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
Wetin babe dey take determine say dis guy sex dey gud?
English
2
0
2
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
HAPPY NEW YEAR MY PEOPLE WE DON SHOW AND WE WAN SAY A BIG THANK YOU TO ALL OF UNA WEY DEY WITH US SINCE WE DON... fb.me/X9PGPnBZ
English
1
0
0
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
WATCH BOBOSYARN ON WAZOBIATV, NOW ON GOTV CHANNEL 98. ANOTHER MEANS OF GIVING YOU THE BEST ENTERTAINMENT.
English
1
0
0
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
IF D BABE MAN WAN MARRY BIG PASS AM FOR BODY, D MAN SUPPOSE MARRY AM?
English
4
0
0
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
e possible mak ya partner dey anoda far place(state/country) mak e no go cheat on u?
English
2
0
0
0
Wazobia Bobos Yarn
Wazobia Bobos Yarn@bobosyarn·
dem just dash u 30m and ya partner dey go jail and u fit bail am with 29m, wetin u go do?
English
5
0
0
0