Sabitlenmiş Tweet

School fees don turn to alarm these days 😭, Back then for my NCE days, I no even pay this kind money.
To become parent na serious business o, but Naija no dey help at all.
Born only wetin you fit cater for abeg. If you like, no cum with sense 💔😂
#NaijaParents #SchoolFees #CostOfLiving #NaijaTwitter
English












