@TheDamiForeign First time I came across DAMI in person 😂😂 I ask my friend shey nor be that idiot when dey find impressions on X be this 🤣 the werey isn't what he seem online btw.
Omo, see as Rema completely ignore Wizkid. Baba no even acknowledge am. Wizkid come dey form busy like secondary school boy. Wetin funny wey him dey laugh sef? 😂😂😂