Lobistars cousin@brightonlll·29mSmall play wey we dey play, you carry my papa come put 😒😒Çevir English0003
Lobistars cousin@brightonlll·46mHow i look at big accounts that refuse to engage back😑😑😑😑Çevir English1004
Lobistars cousin@brightonlll·51mWetin I just notice for this app be sey once you no dey active for 2 days all your mutuals go just forget sey you exist 🤦Çevir English1007
Lobistars cousin@brightonlll·1hHappy Sunday frens Oya oo big accounts come and help small accounts 🤲Çevir English0003
Lobistars cousin@brightonlll·1hI notice something on 𝕏. If you engage people, you will see engagement too. If you follow, they will follow you back. If you Repost people post, You increase your visibility. You reap what you sow.Çevir English0003
Lobistars cousin@brightonlll·1hI have 80+ active followers on here And 50 can’t even like my postÇevir English1014
Nanaba Scorpee@nanaba_scorpee·5hBefore you go to bed 🛏️😉 Drop ur username🚀 Let’s follow you real quick 🫂Çevir English1147148
Lobistars cousin@brightonlll·4hMe preparing a thank you speech for my active mutuals 🫂.Çevir English11120
Lobistars cousin@brightonlll·5hIf I catch thief this period I no go shout We go gather share Watin he steal niiÇevir English11110
Lobistars cousin@brightonlll·5hAs I dey find 50 million, another person dey that girl DM dey prove loveÇevir English0004
Lobistars cousin@brightonlll·5hOmo, e be like say na to sell kidney next Because which kin hunger be this 😩Çevir English0018