Sabitlenmiş Tweet
brodashaggi_jnr1
5K posts

brodashaggi_jnr1
@brodashaggijnr
Actor/Comedian/Model Cruise 💯🥸 A.L.K 😉 IG. @brodashaggi_jnr1 Manchester United FC
🇳🇬 Katılım Temmuz 2022
434 Takip Edilen288 Takipçiler

@Chula_babyyyy @Adunniolaide02 Please can you pose here and tell us how many "Asoebi" you have in your wardrobe now?😁
English

@Naija_PR If I remove it now, boom another round go sup so. Guy relax no church today.
Thank God I do my devotion 🥱
English

@Iampenlord @Ibnulameen1 Tear this handout, nobody go buy am🙄
I fess tey wuna say this person no normal before wuna think say ah dey play 🙄🙄
English

@Naija_PR No be to only go church oh. Fess count how many "Asoebi" you get for house, so that you go know ur prayer point for service today.🥱
English

@Naija_PR Hmm I can't go into that house, only God know how many girls don sleep for the bed already 🥱
English

Davido's Banana Island House up for Rent
naijapr.com/davidos-banana…
English


@Soundon102 @danieI_main I pray close up discovers the both of you 🥱
English

@yabaleftonline Nobody dey cause anybody death for hospitals abeg🙄
If e easy go run shifts for some days comeback tell us how e bee🙄🙄🙄
English

As I just sit down on my own today, na him I remember my secondary school days I come dey smile until the remembrance come reach where @moblaqq1 lie give our form mistress say na me write "ToTo" for board😔😔😔

English



















