troll

438 posts

troll

troll

@cfctroll1

Katılım Temmuz 2023
164 Takip Edilen33 Takipçiler
troll
troll@cfctroll1·
@iscotunz See when u Dey reply God forbid I follow u argue
English
1
0
0
13
troll
troll@cfctroll1·
I have a question when we win the league does nwaneri get a medal
GIF
English
0
0
0
13
troll
troll@cfctroll1·
E get one guy wey look man hold for that match yesterday when dem Dey fight guy I no fit laugh nor they struggle for e life
English
0
0
0
12
troll
troll@cfctroll1·
75mb done make I go yayi page resonate with am
English
0
0
0
10
troll
troll@cfctroll1·
“I like you as a brother” you no fit grasp the magnitude of that word till them tell you Them tell my guy this thing con pat am for e head btw
English
0
0
0
11
troll
troll@cfctroll1·
@iscotunz Ur last relationship ended cause u were scared😭😭
English
1
0
0
7
kekius maximi
kekius maximi@iscotunz·
Single for 2 years now
kekius maximi tweet media
English
1
0
0
9
troll
troll@cfctroll1·
“Ein know sabi wizarab”😂
troll tweet media
GIF
English
0
0
0
17
troll
troll@cfctroll1·
@iscotunz I fit swr say those emojis wey Dey the middle na ur fone type am on e own
English
1
0
0
4
kekius maximi
kekius maximi@iscotunz·
See phone wey I dey use 😂😂😂😳😂😂😂😂😂😳😳
English
1
0
0
20
troll
troll@cfctroll1·
Na front of everybody dem tell me declined twice btw
English
1
0
0
31
troll
troll@cfctroll1·
@OneBankNG u can’t be this useless no na
English
0
0
0
13
troll
troll@cfctroll1·
@OneBankNG I be struggling student dawg yet una wan still open my nyash for outside
English
1
0
0
25
troll
troll@cfctroll1·
@OneBankNG for fucks sakes I go con wash plate for here???
English
0
0
0
13
troll
troll@cfctroll1·
@OneBankNG God will embarrass you the way you embarrassed me today pesin finish exam chop finish I no fit pay
English
1
0
0
19
troll
troll@cfctroll1·
@iscotunz Na bet I Dey monitor dat tym
Filipino
1
0
0
7
kekius maximi
kekius maximi@iscotunz·
Even if e mean say make you carry the nozzle go house
English
1
0
0
14