Sabitlenmiş Tweet
Coacheeeelala
159 posts

Coacheeeelala
@coacheeelala
Local coach with Sabificate 😆
Katılım Temmuz 2025
13 Takip Edilen8 Takipçiler

@angelthesalt @f8ballersafrica I want ooo
Daddy wey dey supply
English

Receive this Daddy in your life 😁
PN: he’s a parent of one of my players and he sent this because he can see the impact of @f8ballersafrica on his son’s football and character development in the shortest time. 🙌🏻

English

Manchester City don run Everton street to get second goal with Haaland goal! ⚽️
EVE 3-2 MCI
Abi the match go end draw ni?
#EVEMCI
English

I carry Pringles and Pepsi inside Stanley Cup go where men dey watch ball with better flex, I dey normal 🤣🤣🤣🤣
#EVEMCI
English

Dem carry Arsenal fan go car dealer shop to borrow car, he PICK FORD 😂😂😂😂😂
#EVEMCI
English

Beto
Ndiaye
Drewsbury-Hall
Point men wey wan pour sand sand for Manchester City garri #EVEMCI
English

Imagine sey person life be like Arsenal, always wanting another team to stop Manchester City make dem fit win the EPL!
#EVEMCI
English

Na Everton third half ManCity dey price gala since 😂😂😂😂😂
Make Arsenal beg Beto to do them something shocking!!!
#EVEMCI

English


